Monday, October 26, 2020

Gwagwalada palliatives warehouse of Abuja being discovered.

Thousands of pipo don break into warehouse for Gwagwalada area of Abuja.

Di warehouse belong to di FCT authority and e dey located around di Local Education Authority.

Both old men plus women and pikin dem join as dem begin load bags of rice, noodles, salt. Sugar and oda items away.



Di looting for Abuja FCT (Nigeria political capital) start since on Sunday.


Di jaguda pipo alias hoodlupms dem bin attack di Idu Industrial Warehouse and later dis morning dem begin loot di one for Gwagwalada.

Pls like and drop your comment below 👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇

No comments: